Home
Forum
Blog
About
More
Seeking Mentor/Guidance to Improve Day Trading Strategy. Best trading strategies and tools
Who Sabi dem Elite Algo fx???
get rich quick scheme customers full here ooo. I greet una
Who don do account management with those Pakistan guy with +92
U see all those pocket options, expert options. Just *** for ur life
Omo shout out to Astrofx, Amnatt and Shawn Lee. Shout out to falcon fx.. na dem teach me fx
Support and Resistance traders
Bro those guys are successful trades bro
Omo some Forex traders, na jazz dem dey use. Because u go look thier chart dey wonder how come??? With these plenty lines wey dey ur chart
Sometimes, even mentor sef dey need mentor
Especially for tiktok. Everybody dey start thier own mentorship class
Na why dem say, no man is an island
Start mentorship class, use the money pay for another mentorship class. 😂
Who Sabi dem Elite Algo fx???
Omo shout out to Astrofx, Amnatt and Shawn Lee. Shout out to falcon fx.. na dem teach me fx
Sometimes, even mentor sef dey need mentor