Home
Forum
Blog
About
More
A jump from 10% monthly payout to 15%.
I need to buy account sharply
Shey 2 people fit combine buy account
What if u don't to collect ur 15%, but u want to be accumulating so that u 25% go reach and u go enter Asorock shaperly
Omo me sef been wan ask this question ooo
U wan jumb primary school enter university
When they increase to 30% then I go celebrate
U no go like carry gun???
Him satifaction dey Zeus hand
Abi make dem kuku dash u all the money. Mtchew
ZumaRock to AsoRock journey go dey sweet now. FT9ja don pave the express way.
Olumorock no dey
E dey but na cowries dem gobuse dey pay u😆
🤣😅🤣😅🤣
FT9ja no be prop firm again. Na financial destiny helper!
Family people wey no Sabi trade