Home
Forum
Blog
About
More
Up to 90% profit split to the trader
Honestly the only issue is the draw down
Na u no set ur risk well
I feel you. But I think it’s what keeps traders disciplined. Without that drawdown, we go dey trade like gamblers
If you no plan your lot size well, drawdown go show you pepper.
Let’s be honest—90% sounds sweet but it still requires you to pass that ZumaRock phase. That’s the real game
Una dey talk am like say e easy. Zuma dey humble ego.
In 4 weeks..
Omo, 60% sef no bad. No be me una go use pressure kill
The combo of high split and no liability on losses is what gives FT9ja an edge. You win, you cash out. You lose, you no dey owe
This statement just bring back many bad memories
Do u know what is worse that borrowing a loan?? When u pack people money and u promise them interest.. when e cast dem go find u both spiritually and physically with Efcc. U go dey see ur face for blogs
Reminds me of S.U global that year
I used to trade for a firm giving 50%. It felt like doing the exam and they collect half my result.
And there is time limit oo. U lose the account it u don't meet the time limit
50% split dey humble person. You go win trade but still dey ask yourself if e worth am.
Wetin u find go that kind prop firm
Na FT9ja make me know say love language fit be ‘profit split.’
Even government never split revenue like this.
Don't forget u have to make ur 25% in 4 weeks
If u Sabi, that 25%requirement na piece of cake