Home
Forum
Blog
About
More
There is no time limit. That is really amazing compared to other prop firms
E be like na this ft9ja way person go use make am oo
I just dey thank the person wey tell me about am
Las Las this year is your year
How much is Gwagon????
I just heard about Ft9ja. These things sound too good to be true. I thought to come check for me self
U no go relax????
E dey play E dey show
Buy for me too😋
FT9ja: “Take your time.”
Other prop firms: “You have 10 days or perish.”
Shey u wan go dey lose pass $50 for a 1000$ account. Wetin u dey trade sef
Leave am he want make dem give am 50% Drawdown per day
That's where sniper entry comes in
Ft9ja is amazing ngl
Abeg how dem take dey amazing
U Sabi any prop firm wey go pay u up to 15% while u are still on demo???
Dem try. Especially for that 90:10 profit split...
Please explain what this time limit mean
But the longer u take, affects ur profit splits
E no suppose take any reasonable trader up to 8 weeks. Except say dem swear for the person
U no wan split profit before?